Waje – Carry For Head (Audio, Lyrics)

Date 2023-01-02

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

From Her project – The Misfit, Nigerian singer, Waje releases the song “Carry For Head.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Waje The Misfit

Waje The Misfit

Waje – Carry For Head

30 December 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 WAJE. Distributed by Continued Entertainment

Lyrics

Hmmm eh ye e yeah
Them go dispatch you oh
I dey here by your side I no go dispatch oh
Eh to ba fall mo wa lehin re
Oh-oh-oh
Every other day I be like pillar oh
Can you hear me now

Beat your chest
No body fit contest
I go carry you for head o
I know I know you can hear me now oga oh
Beat your chest (yeah yeah)
No body fit contest (oh)
I go carry you for head oh

Okan
Eji
Etta
Lori ta meta
Ja wo le
Ja wo le
Okan
Eji
Agba gba meta
Won ti bo ita

There is no regretting
Now you can replace
There is no debating
Na you get the space
You got the trap oh
Look for the base
Baby nothing do you
Hmmmm Nothing go do you
Can you hear me now

Beat your chest
No body fit contest
I go carry you for head oh
I know I know you can hear me now oga oh
Beat your chest (yeah-yeah)
No body fit contest (oh)
I go carry you for head oh

Okan
Eji
Etta
Lori ta meta
Ja wo le
Ja wo le
Okan
Eji
Agba gba meta
Won ti bo ta

Oh-oh-oh
Oh-oh-oh
Oh-oh-oh
Oh-oh-oh
Oh-oh-oh

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment