Zinoleesky – Many Things (Audio, Lyrics)

Date 2023-04-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Nigerian singer-songwriter, Zinoleesky releases the new BabyBeats and Timi Jay-produced piece of music titled “Many Things.” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Zinoleesky Many Things

Zinoleesky Many Things

The new single is a song dedicated to celebrate his birthday as he turns a year older today.

The song comes following his previously released extended play titled “Grit & Lust” which was released in December 2022.

“Many Things” was produced by fast-rising record producer, BabyBeats.

Zinoleesky – Many Things (prod. BabyBeats, Timi Jay)

21 April 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Marlian Music

Lyrics

[Verse 1]
Mama said, “You don’t need no interception, you are perfect
Because of your imperfection”
Anywhere any direction where you go say
“Never beg for no affection”
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

[Pre-Chorus]
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now you see I’m living good life

[Chorus]
‘Cause many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things, many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

[Verse 2]
Life go teach you pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say you no fit catch me for junction
Ever since I dropped my first song me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

[Pre-Chorus]
Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance
And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now you see I’m living good life

[Chorus]
‘Cause many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas
I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

[Outro]
You don’t need no interception
You are perfect
Because of your imperfection
Anywhere any direction
Wey you go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment