Date 2021-07-29
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
1da Banton – Don’t Say No (prod. Pimp Beatz)
Uhnnnn, Original Oh!!
Hey girl
I know you know me as a bad man, know me as a rude boy from downtown (down south)
But know you turn me to a lover man, bad man original
Girl your body spice e dey sweet me like indomie
(Indomie)
Say na you I want girl I no want nobody, nobody
Baby don’t say no
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no,
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no, because
This our boat gass sail oo
How I feel, How I’m feeling for you
Oh my baby, Shey no feelings ogini
Oh Oh Oh Oh, omo no reason my matter o
And make you no go tell me no, make you no go tell me no Oh Oh
If I win ur heart be like I win World Cup, everyday na you I wan call
If I win ur heart be like I win World Cup, everyday na you I wan call
My lover,
My mother
Omalicha only you for my matter
My Dollar, My mulla
Girl don’t want this luck feeling bad
Them say my girl na Ashana Oh, make una leave
am for me
Them say my girl too dey waka kurukere, make
una leave am for me
Oh Oh Sade, I go give you loving gan ni
Oh Oh Sade, U go show you loving gan ni
Girl your body spice e dey sweet me like indomie
(Indomie)
Say na you I want girl I no want nobody, nobody
Baby don’t say no
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no
This our boat gass sail oo
Baby don’t say no, because
This our boat gass sail oo
How I feel, How I’m feeling for you
Oh my baby, Shey no feelings ogini
Oh Oh Oh Oh, omo no reason my matter o,
And make you no go tell me no, make you no go
tell me no Oh Oh
If I win ur heart be like I win World Cup, everyday na you I wan call
If I win ur heart be like I win World Cup, everyday na you I wan call
Bad man deyya Oh,
Original Oh
I say na Pimp on the Beatz Oh!