1da Banton features Duncan Mighty on the “Flenjo” song [+Lyrics]

Date 2021-07-27

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

1da Banton off His new project features Duncan Mighty on Dokashots-produced “Flenjo” piece. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

1da Banton Flenjo

1da Banton Flenjo

1da Banton – Flenjo (ft. Duncan Mighty) (prod. Dokashots)

Lyrics

Intro
Babajajajaha
1da banton nu Duncan mighty
Original dey ya..

Pre-Chorus
Show me who no like e money, show me who no like to hammer o
Show me padi wey no like iyawo
Person wey no like to shayo ahn ahn ahn

Chorus
We just want to Flenjo (ehhhh ehhh)
I just want dey Flenjo
Say I won use Jaiye scatter my life
We just want to Flenjo (ehhhh ehhh)
I just want dey Flenjo
Say I won use Jaiye scatter my life

Post-Chorus
Everyday when I wake I Dey find kaluba them Dey feel my lamba for the street
Original Duncan mighty Deya so
Anytime we turn up the party must rock
Duncan mighty burayan nawun ehh
I just want to Flenjo

Duncan Mighty’s Verse
Baby don’t worry about your yansh
I really really want you to see my front
Girlie backshot from the hit by
Cocoyam big pass cassava
She say she like the way I lungu
No more hard I take am jeje (jeje)
She say she like the way I lungu
No more hard I take am jeje (jeje)

But her waist 44
And her front 44
But this girl 24
She’s just 24 years old

Pre-Chorus
Show me who no like e money, show me who no like to hammer o
Show me padi wey no like iyawo
Person wey no like to shayo ahn ahn ahn

Chorus
We just want to Flenjo (ehhhh ehhh)
I just want dey Flenjo
Say I won use Jaiye scatter my life
We just want to Flenjor (ehhhh ehhh)
I just want dey Flenjo
Say I won use Jaiye scatter my life

Post-Chorus
Everyday when I wake I Dey find kaluba them Dey
feel my lamba for the street
Original Duncan mighty Deya so
Anytime we turn up the party must rock

1da Banton’s Verse
Instead make I Dey mediocre
I go level up o
You sit down Dey halla Jehovah
Alaye double up o
I never see one person wey no like e money
I never see that kind monkey wey no like banana osheey

Outro
Alaye double up
Duncan mighty burayan nawun ehh
Badman Deya oo
Doka shot pon the instrumental

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *