Date 2021-08-04
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
1da Banton – In My Head (prod. Orbeat, Boombeat)
You’re my remedy
My everything Oh uh
Girl I wan dey with you Oh (girl I wan dey with you)
Take all my money
Buy everything Oh uh Oh
Cos me I wan dey with you Oh
You’re up in my head like this, [chant] You’re up in my head like this Oh, [chant] You’re up in my head like this, [chant] You’re up in my head like this Oh, [chant]
Girlie I dey try, I dey try, omo make we link up
When I call make u try dey pick up
Say na you be the juice and the gin I dey steady drink up,
I dey Like all the videos wey you put for TikTok
No go do you bad thing, I go treat you nicely,
Na u be the sugar wey dey sugar my tea,
Say I already know you go be my wifey
Wait make I sing am, make I sing am for high key
You’re my remedy,
My everything Oh uh
Girl I wan dey with you Oh (girl I wan dey with you)
Take all my money,
Buy everything Oh uh Oh,
Cos me I wan dey with you Oh,
You’re up in my head like this, [chant] You’re up in my head like this Oh, [chant] You’re up in my head like this, [chant] You’re up in my head like this Oh, [chant]
I go dey by your side, original Oh
Original Ida Banton, Deyya!