Date 2022-12-12
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Ajebo Hustlers – Burn My Cable (prod. Orlandoh)
9 December 2022 1 Song, 2 minutes ℗ 2022 Avante Entertainment, distributed by The Plug Entertainment
Eh le le le le
My girl e no know say she dey burn my cable
My girl e no know say she dey scatter my table
Forcing me to calm down, say make I dey stable
Been a bad boy, she said that I’m ungrateful
Cock block, see my barney, dey cock block me
Cock block, see my girlie, dey cock block me
Unjust, she treating me unjustly
Conduct, say the girlie dey conduct me
All night long, shawty finna go all night long
One by one, she chasing them one by one
All night long, she nagging now all night long
All night long, shawty finna go all night long
As I unbuckle her dress
She saw a couple of text messages in my celly
She’s like you’re still in touch with your ex
What the F is wrong with you self
And who the hell is Loveth?
Stephanie, Emery, you told Zoe she’s your spec
You dey fuck up
Anywhere wey you go you dey share your thing like na hotspot
If this isn’t hatred, I swear, it’s not love
You’re smoking obnoxious
You’re feeling all pompous
Na because you dey nor nor see this bobo
My girl e no know say she dey burn my cable
My girl e no know say she dey scatter my table
Forcing me to calm down say make I dey stable
Been a bad boy, she said that i’m ungrateful
Cock block, see my barney, dey cock block me
Cock block, see my girlie, dey cock block me
Unjust, she treating me unjustly
Conduct, say the girlie, dey conduct me
All night long, shawty finna go all night long
One by one, she chasing them one by one
All night long, she nagging now all night long
All night long, shawty finna go all night long