Date 2021-07-29
Category Lyrics, Lyrics Video, Naija Songs, New Music
Ajebo Hustlers – Kpos (prod. Doka shot)
Lyric Video
Ajebo hustlers Gang!
Eeee….eh eh
Eh eh
Oh no
Oh no
Doka shots pon the beat oh
Eh e eh
HOOK 1:X2
Kpos! to the freaking weekend
Enough shayo and Coda for the system for the system
Coscoreen for the matter and e depends,girl your back in the bed while I dip in
CHORUS:X2
I Don kprass my eyes e don cast oh lolo lo
My eyecream just dey red oh!
I don kprass
My eyes e don cast oh lolo lo
I won crash for the bed oh!
I don kprass my eyes e don cast oh lolo lo
My eyescream just Dey red oh
I don kprass my eyes e don cast oh lolo lo
I won crash for the bed oh
VERSE1
Kpos!
Abobi give me clear compass
All the kpalas and Chenkez for here don cast
Enough kopli for my pocket plus I wear combat
Wida your eyes!
I like those Lekpa chenkez when dey wear contact
Tell those redeemers chenkez say make dem lap,n those unilag kpalas make them chilax,n those covenant girls hope them intact
Put them on things and trips until they kprass
Kpos! Kpos!! Kpos!!!
Uhm hm babe I want to eat your pum pum
On a kum kum my sex drive is vroom vroom we go zoom zoom and boom boom in the room room
Shey I been tell you I go blow you like ballon soon!
REPEAT HOOK AND CHORUS X
Verse 2:
Eh
Pop allla the bottles of rozay
Tell Bukola and Nkechi that it’s okay
Let them burn more loud to ease the pain
While them wait on the lord to make it rain
Hook2:X2
Coscoreen! coscoreen !!coscoreen !!!coscoreen!coscoreen
For da pain…..n ey ey ey
Pain ey ey ey ey ey ye e
Verse 3:
Kpos!
Kpos kpos kpos!!!
Ah
Tell those uniport chenkez say make them lap!say make them lap
And those ust kpalas make them chillax
Make them chilax
And those Babcock barnies hope them intact ! Kpos!
Put them on things and trips until they kprass
Kpos! Kpos!!kpos!!!
Uhm hmm babe I want to eat your pum pum
On a Kum kum my sex drive is vroom vroom we go zoom zoom and boom boom the room room
Shey I been tell you I go blow you like ballon soon!
Repeat hook1 and chorus till beat fades off