Date 2022-08-19
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Asake – Terminator (prod. Magic Sticks)
Watch Video
Awe,
Come make we talk i no be killer killer hire hire
This your loving geti meaning for my body o
I want light my, wey my lighter ah yah ah yah
This your color no be fake oh omo mummy
My Banana
Oh my Nana
Come chop my nana
Shoni power
Boni kowa
Elemi lo ma last
Ejimailaika
Ejimailaika
Wey my sugana
Cause you dey amaze
You dey amaze me
Your body amazing
Don’t be late
Don’t keep me waiting
No procrastinatingTerminator
We done get agreement
No terminating
Ngbo ngbo na ngbo ngbo
Nsuh suh Suh na nsuh suh Suh