Date 2023-11-28
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Balloranking sets the tone for his latest musical offering, the ‘Ghetto Vibrations‘ extended play, with the opening track “Born Fi Dis.” This introductory piece captures the essence of Balloranking’s sound and style, showcasing his distinctive approach to music.
As the first track on the EP, “Born Fi Dis” lays the foundation for the overall vibe and theme of ‘Ghetto Vibrations.’ The song is likely to provide listeners with a glimpse into the artist’s perspective, experiences, and the overarching narrative of the extended play.
Balloranking – Born Fi Dis
20 November 2023
1 Song, 2 minutes
℗ 2023 Zero Panic / Dapper Music & Ent, Under exclusive license to Dvpper Digital Ltd.
Mana born fi this
Forgive all mi sins
Sativa condien
Buh Mana born fi this
Sativa condien
Jah forgive all mi sins
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No Time you no say no time
Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe hennessy jaiye avida
Never never see me sober
Ah Omo kosaye fun negativity
just wanna make funds till infinity
Easy life no Calamity
When mi blessings don come koma shey wa miti
O brigade
Shebi just to geh the bag o
Dem no fit understand o
Omo I no fit lose guard o
Dem dey f_ck wii my vibe o
Dem dey f_ck wi my vibe o
F_ck wi my vibe
F_ck wi my vibe
Jah no take my life
Dem dey f_ck wi my vibe
No take my life
Dem dey f-ck wi my vibe
Jah no take my life
Born fii this dem love all mi style
Trench boy wey dey knot tie
Every other day I dey for mi grind
One time I roll up one tie
No time you no say no time
Who hotter than
Mi fire down
Everyday we check calendar
Ati mu pepsi pelu Miranda
At gbe kafaya pelu faridaa
Ati gbe Hennessy jaiye avida
Never never see me sober
Me love ghetto ’cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m
Born fi dis
I’ll rise above so me dey unbothered
Me love ghetto ’cause the ghetto got a lot
If I dey vibe you know ain’t no body badder
I’m on my own I’m born fi dis