Barry Jhay – Reminder (Audio, Lyrics)

Date 2022-11-14

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Barry Jhay is back again, and this time he drops a “Reminder.” Listen to the piece of new music, read the lyrics, stream, buy the song.

Barry Jhay Reminder

Barry Jhay Reminder

As approach the end of the year “2022”, Barry Jhay isn’t letting the year end without a new song from his arsenal. The gifted singer-songwriter has released a new single entitled, Reminder.

The new track Reminder is produced by rising beatmaker, Aymixbeats and it serves as Barry Jhay’s third offering for the year. It follows his previous releases, Timez Zone and Son of God extended play.

Barry Jhay – Reminder

Lyrics

(I go fit lose my mind)
(I go fit fall and die)
(I go fit fall and die)

(Without you, uh-uh, uh-ah)
(Without you, I go fit lose my mind)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, uh-uh, uh-ah)

All of them bad wishes, me, I go fit cast and bind (I go fit cast and bind)
Goodness and mercy, every good thing combine oh (combine oh-oh)
God′s blessing no fit tire me, walahi (walahi)
Pikin wey dey take knife play wey e no dey hear (wey e no dey hear)
Make una leave am, make e no hear oh
When e cut am, him eye go clear
The thing wey you wan hear, no be my mouth you go hear
Them go tey for there, they go grow bear-bear (bear-bear oh)
I no go talk, I put am for belle
Mm-mm, mm

Won ni kilode gan? (kilode?)
Kilode gan?
Kilo shele oh?
Shebo soh fun e tele oh (‘bo soh fun e tele oh)
Ma rora ni′beyen oh, ooh-ooh, ooh

Say, we no dey fear face, say, we no dey see person
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
We go clear your doubt (ah)

See dem, dem don dey hate
Their stupidity, dem no fit hide am for kolo (hide am for kolo, kolo)
O sha mo’ru t’emi, Barry eyan Fela Kuti, Anikulapo (Anikulapo)
Omo, you no fit fool me
I′ve been through reality
I don′t do Zee World oh
All of my gbedu, come on
You already know, you go dance, Okoto (you go dance, Okoto)
Pikin wey say hin mama no go sleep, hin sef no go sinmi (sef no go sinmi)
Person wey stupid, wetin go kill am? na stupidity (na stupidity)
Why you no face your own, make you leave another person oh
Nobody fit to get your own with hin own oh
Wetin you get wey nobody don get before?
So, why should I be buzzing, you can never know oh

The thing wey you wan hear, no be my mouth you go hear
Them go tey for there, they go grow bear-bear (grow bear-bear oh)
I no go talk, I put am for belle
Mm-mm, mm

Won ni kilode gan? (kilode?)
Kilode gan?
Kilo shele oh?
Shebo soh fun e tele oh (‘bo soh fun e tele oh)
Ma rora ni′beyen oh, ooh-ooh, ooh

Say, we no dey fear face, say, we no dey see person
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
We go clear your doubt (ah)
Say, we no dey fear face, say, we no dey see person
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
Incase you get anything for your mind (anything for your mind)
We go clear your doubt (ah)

(Without you, I go fit lose my mind)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, uh-uh, uh-ah)
(Without you, I go fit lose my mind)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, I go fit fall and die)
(Without you, uh-uh, uh-ah)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *