Date 2022-02-13
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Nigerian singer, Barry Jhay who is popular for his story-telling sounds makes no exception on this “Story” one as he comes in a different way to make sure his fans are overwhelmed and basked in euphoria with this craft.
Nevertheless, the sound aptly known as “Story” is an inspirational and motivational song that talks about his grace to grace the story of his life. The sound comes as Barry Jhay’s first appearance of 2022 after wrapping up 2021 in a grand style with “Kabiyesi” which went viral both on TikTok and some other heavyweight social media platforms.
Conclusively, Barry Jhay gears hard for his incoming studio project tagged, “SOG” and this jam is just the tip of the iceberg on what the studio project has to fully offer. Drimz Beatz gave some unique assistance on the music production session.
Barry Jhay – Story (prod. Drimz Beatz)
[Verse 1]
Me I get on story
Me I want to talk o (Me I want to talk oh)
Back in day when me and mama dey suffer o (I been dey suffer)
People talk shit them talk say I no go make am oh
But see me now I’m a shiny star you know yeah yeah
Kekere la tin m’oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo la fin m’joye (Abeg make you follow nobody)
Oba ni mi laye arami o
Everybody na king for im lane
Everybody na king for im lane
[Chorus]
Say
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo e loma san
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
Iyen omo to ba pa isu wale
Omo e lomo san
[Verse 2]
It’s Been a long time coming long time coming
Searching for me for pandemic
And me I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I be joking
But i no get am for things wey dey been think
Money matter be the main thing
Live my life live my life like king
King king wey I be
Ah
Awon kan waye won wa gbowo
Awon kan waye won wa sise
Awon kan sise ko sise
Ori mi maje sise fun onise
Awon kan waye lati gbowo
Awon kan waye lati jaiye
Ko ma ma saye aiye ka’ye
Na money gangan be the main aiye you know
Na wetn you know you know
Yeee
Wetn you no know you no know
[Chorus]
Pekele pekele arugbo je gbese
Po ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo e loma san
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
[Outro]
Iwo lomo padi o ye
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o