Date 2020-12-01
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Basketmouth – One Bo (ft. Umu Obiligbo) (prod. Duktor Sett)
Do do do li do di do do li do
Eih ehh ah
Eh eh eh eeh
After a stressful day
I decided to go and cool my temper
Papa benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make we jolly dey go go go
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
I no go fit kill myself o
Pablo no do pass like this
E gbesia nbo lu ru ajo nwanyi weta
E cheta ?no nulo ga ka gi nmuo
I no go do pass myself o
Papa benji make we jolly dey go go go
Eh papa benji make we jolly dey go
Papa benji give me one bo
A plate of pepper soup
Make one jolly dey go go go o
Chaii
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
Nsii e fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
My brother no do pass yourself
Cos problem no dey finish at all
Abeg flex your life
Kasala no dey finish brother
Papa benji nwetele m one bo
E welu oku anu make I use cool my temper
Chai
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah
E fa a di iwo ah ah ah
Ah ah ah ah ah ah