Date 2022-10-28
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
The new song “Loose It” features Nigerian vocal powerhouse, Simi. It is taken from Bella’s new project.
The newly released project “Hypertension” consists of Fifteen (15) tracks, including features from music stars like Simi, Phyno, Omah Lay, Victony, BackRoad Gee, Not3s, L.A.X and more.
Finally, the catchy song “Loose It” was produced by Niphkeys.
Bella Shmurda – Loose It (ft. Simi) (prod. Niphkeys)
26 October 2022. 1 Song, 3 minutes. ℗ 2022 Dangbana Republik, with exclusive license to ONErpm
Watch Visualizer
[Verse 1: Bella Shmurda]
Bad girl put me on new tour, gat me feeling perry bad man on duty
I used to be loyal to my duty oh, fine girl bad girl she a guilty
Got me feeling if your love is a crime, you for don jail me for life
Now me I don realize, everything wey you talk na lie
[Chorus: Bella Shmurda]
My baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey whine me, whine me, whine me
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey turn me, on me, on-on
O baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey whine me, whine me, whine me
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey turn me, on me, on-on
[Verse 2: Bella Shmurda]
Natural causing disaster, front and back she my desire
Foreign girl, she a Londoner, oluwa designer
Ah, baby flamingo, mummy min duro, won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
Ah, oya flamingo, mummy min suro won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
[Verse 3: Simi]
Shmurda know we no dey fight
I can show you what I mean tonight
Fine boy shon whine mi ni?, baby mi mashe bayi
Baby shongbo mi o?, wanna tell you wetin dey okan mi o
You tell me say you love me o, me sef I love you from here to sokoto
Iwo logbemi debe, baby na you carry me go, iwo logbemi gbemi debe
Fomo, you dey fear but baby no show
Logo me no worry, drive me Loko
[Chorus: Bella Shmurda, Simi, Both]
My baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey turn me, on me, on-on
You just dey confuse me (Confuse me)
You just dey whine me whine me whine me
O baby oya loose it (Loose it, loose it)
You just dey turn me, on me, on-on
You just dey confuse me (Fuse me, fuse me)
You just dey whine me, whine me, whine me
[Outro: Bella Shmurda, Simi]
Omo yen dangbana (Dangbana)
Calling [?]
Omo yen whining me o, take my heart o pieces ni o
Ah, baby flamingo, mummy min duro won fe momo ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando
Ah, oya flamingo, mummy min duro won fe mom’s ton jo
Nintendo, no go Telemundo, ata rodo baby commando