Date 2021-07-10
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Dangbana Republik, Bella Shmurda – Soldier Go
Pre-chorus
I am in love
I know am in love
And I know
I can’t run away from love
I just don’t know
Who I get to love
And if I choose you
Shay you no go fall my hand
Verse
I been dey think
If you rise for me
I been dey think
If you fit put for me
I be dey think
If you ride for mee
I no go mind if my mummy calling
I no go hear Wetin haters talking
I just want to know
Will you ride for me
If I ever love
I love for you
If I ever run
I run for you
If I ever jonse
Don’t let me down (uuh yea)
If I ever go
Don’t let me down
Chorus
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come (I go run back to you ooo)
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come (I go run back to you)
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I must come back (I go run back to you)
Pre-Chorus
I am in love
I know am in love
And I know
I can’t run away from love
I just don’t know
Who I get to love
And if I choose you
Don’t let me down
Chorus
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come (I go run back to you ooo)
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I go come (I go run back to you)
Soldier go soldier come (soldier go soldier come)
If I go I must come back (I go run back to you)
Outro
I no go mind if my mummy calling (uuuuh yea eh)
I just want to know
Will you ride for me (uuuuh yea eh)
I no go hear Wetin haters talking (uuuuh yea eh)
I just want to know
Will you ride for me (uuuuh yea eh)
I go come back to you
I no go mind if my mummy calling
I no go hear wetin haters talking