Date 2021-12-25
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
He responds with a new album for his loyal fans, where he touches every subject possible, his absence, the music and the infamous Lekki Toll Gate shooting.
He released this project in November 2021 which has been served on all platforms. The album houses 12 tracks featuring Oritse Femi, Ayomide Fasedu and Myst who played a wonderful role in making the album a successful one.
Blackmagic – The Reason You Smile (prod. XELA)
[Verse 1]
MAGIC: It’s the bla bla Blacksheep
Jumping out the backseat
Like my last tweet
There’s nobody like me
Im In the traffic get this girl wey I just seen
Wey dey task me pretty smile with e gap teeth
Short hair slim thick with dark skin (Hmm)
Moonwalker oshe micheal Jackson ( owww)
She dey catwalk with a black swing
With a crown on her head she na black queen
I’m still kinging while i switch to singing
I I I I need you in my liiife, you’re so extra special
She dey form not hearing she nor send my P
I look phone,uber driver don end my trip
Him don dey horn, don dey call, no response from me
She turn around and she said
GIRL: what dyu want from me?
[Chorus]
Even though I’m not the man you want
I’ll be your part time lover
(I just wanna be the reason you smile)
I’ll be your friend when your
Family&government start their kolo
(I just wanna be the reason you smile)
When it’s dark&you don lost
I go be your light in the tunnel
(I just wanna be the reason you smile)
& If you ever low on cash just call me…
(I just wanna be the reason you smile)
[Verse 2]
MAGIC: E clear for me
Awww she cares for me
The way when she dey drop this phonee so carefully
Ah Na clear forming
But I no yan make the work nor Go tear for me
She said
GIRL: Sorry I nor hear, What you really say you want from me
Just to be clear I get boyfriend
And as you can see I’m in a hurry
And my time costs money
MAGIC: na per second you dey charge
GIRL: Haha very funny
MAGIC: Let me help you with these bags
For the rest of your shopping
Afterwards
Maybe I can buy you ice cream or something
GIRL: Awww sun is hot true true but I’m good
I’m done shopping on my way home thank you
MAGIC: oh can I drop you at home
GIRL: Oh Sorry I drove where I park nor too far from here o
MAGIC: Oh then can I get your number
GIRL: So you’ll call me for what??
MAGIC: To deliver your amala na
GIRL: Are you serious??
MAGIC: Not really
GIRL: Your father / na wa ooo
[Chorus]
Even though I’m not the man you want
I’ll be your part time lover
(I just wanna be the reason you smile)
I’ll be your friend when your
Family&government start their kolo
(I just wanna be the reason you smile)
When it’s dark&you don lost
I go be your light in the tunnel
(I just wanna be the reason you smile)
& If you ever low on cash just call me…
(I just wanna be the reason you smile)