Date 2023-08-09
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
In April, Nigerian female singer Boii unveiled the song “Credit Alert,” a vibrant track produced by the renowned Masterkraft. With its catchy beats and energetic melodies, “Credit Alert” showcases Boii’s musical prowess and Masterkraft’s signature production skills. This collaboration has undoubtedly added an exciting addition to the Nigerian music scene, leaving listeners grooving to the infectious rhythm of “Credit Alert.”
Boii – Credit Alert (prod. Masterkraft)
10 April 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Cribs International
Lyrics Video
[Intro: Boii, Vybz city]
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)

Vybz city
[Verse 1: Boii]
I too set, I sweet like choco
Na me them dey rush, na me be the coco (Coco)
Na we dey lead, them they like too follow
Na why make me I nor dey stress, deh wan be my moto
All deserve the best, leave the ex to the next
Nobody go tell me, how to chop my money
Ah nor go kill me sef, Mr. Money go pay the rest
I don go international, champion for the area
Hey
[Chorus: Boii]
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
[Verse 2: Boii]
Ohh, tease me-tease me, I wonna get freaky-freaky
It’s a party after party, we’re gonna get litty-litty
Oshey, wine for dollar mammy wine for the cash
Call all my niggas, make them spend for the night
All for me girls them for the wire house, two shots for the bor-bor wey dey spray money pass
[Pre-verse: Boii]
All deserve the best, leave the ex to the next
Nobody go tell me, how to chop my money
Ah nor go kill me sef, Mr. Money go pay the rest
I don go international, champion for the area
Hey
[Chorus: Boii]
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
[Chorus: Boii]
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh, gbesh
Tidey ah nor dey sleep na ose, ah don get credit alert (Ah don get credit alert)
Ohh
[Outro: Vybz city, Masterkraft]
Vybz city, Masterkraft