Date 2021-05-23
Category Lyrics, Lyrics Video, Music Video, Naija Songs, New Music
Davolee is here again to whet our appetite with this soulful vibes titled “Love”, Which touches all areas of our daily life needing perfection.
Davolee – Love (prod. Crespin Beatz)
Mama i go show you love gan
Even if na emoji
papa aah ah ah ah ah (krrr)
Naughty by nature from my day one
You know WC no be shalanga
E go shock you say Don Jazzy sabi you
If Drake put you on
Many many time i dey labour
Cos you no go chop if you no be dagbana
Cos for this jungle the patient dog e no dey see bogoo
Ye! omo if you show me love (love)
i go show you love gan
no be everybody lucky
some people dey lackii brother love
Omo if you show me say you sweet
I go show you bubble gum
Even if i be Gomina lo la
i can’t forget where i am coming from
Omo if you show me love (olorun)
I go show you double gan, bobo
If you show me shopona
Then you’ll know Jesus is lord
You know i could somebody now be gone
But everybody still dey sung this song
aah aah aah
Now you know the boy is a god
Many people still dey miss the point
Thinking am here to compete
Middle fingers to your feelings
if you no dey get the money shift
Lyric Video
Watch Music Video