Date 2023-05-14
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Starboy Entertainment’s official disk jockey, DJ Tunez has released a brand new song titled “Blessings”.
The new song features his label boss, Wizkid and fast rising singer, Gimba who took the verse on the song.
“Blessings” is a house music infused with a touch of amapiano.
DJ Tunez – Blessings (ft. Wizkid & Gimba) (prod. Smeez, D3an & DJ TUNEZ)
12 May 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 BT Music Worldwide
Major Tunez
I dey pray for your blessings
Everyday man dey pray for your blessings
Me no dey watch another man’s blessings
I no dey let what another do come stress me
Big Wiz when you address me
Everyday of life say na flexing
I’ve been on the road, Jah protect me
And the weapon wey dey form no dey near me
I make great things I know
I live with the choice I make on my own
No regret we dey live life
Everyday we dey pray for the good life
Order the shayo for flexing
Gbe omo meji for the flexing
Big bad Wiz, nobody test me
Give thanks to Jah wey dey bless me
Wake up in the morning
I go down on my knees
Thank the creator for another day, Say
Planning my moves even tho i gat no clues of the time
And I’m on my way up
Gbe mi trabaye ah, trabaye ah
And I’m on my way up
Gbe mi trabaye ah, trabaye ah… 2ce
And I’m on my way, am on my way
Can’t see delay, I can’t delay oo
Delay oo
And I do it for my brothers wey dey show me love
And the girls wey dey turn me on
I no dey bother with the ones wey no dey show me love
If na lie I dey lie, ki omi Gbe mi lo
And you know if you need am you fit call me up
I no dey talk about the one wey wan burn me up
I dey kill them with the vibe, e sha ma ba mi lo
As the Dj dey spin am make you whine me love
I dey pray for the good life
Miss Kedike, she dey whine for me all night
Touch make I touch we go dey all night
Me and my brothers we dey pray for that good life
And she dey for that late life
So you fit take all you want baby all night
As long as you go dey dey for me alright
Omotena dey, go dey for me alright
(And I’m on my way up)
She dey call me koko master just like D’banj ooo
Even tho till early momo the girl dey whine o
And the things she dey d,o dey make me mad oo
Wooh
I don dey mad ooo
As she dey whine her body, girl make me mad oh
The feeling of your body dey make me no wan go
She dey call me koko master just like D’banj oo
Wooh
And I’m on my way up
The feeling of your body dey make me no wan go
She dey call me koko master just like D’banj oo