Date 2021-02-28
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Dreylo teams with DMW act Dremo for this single titled “Rappers”.
On the single, they rap about why rap as a genre isn’t doing well in Nigeria.
Dreylo – Rappers (ft. Dremo) (prod. BeatsbyJayy & Givens)
Why rappers no dey blow for Naija?
Rap no dey grow for Naija
Rap no wan grow for Naija
Cause money no dey for Naija
With all this creativity some of us no fit buy gold for Naija
Shey person gats switch to singing to dey sell shows for Naija?
Jump on the track and talk nice
Talk about things you no get in real life
The only main thing na to burst vibes
You fit claim king but you never smell top 5
Money no dey for enough ice
Money no dey to dey ball guys
You go fear to drop 50k for Hennessy
Cause the carrier no get long life
Put leg before your mouth, walk the talk
Quit the talk, let’s know your role
No dey rush to challenge anybody
when you no even get enough money to blow
No dey tell me say na me dey kill the culture if am singing to get the dough
Shey na rap you want I bring it to you like the Jumia agent wey dey for your door
Why rappers no dey blow for Naija
Rap no dey grow for Naija
Rap no wan grow for Naija
Cause money no dey for Naija
With all this creativity some of us no fit buy gold for Naija
Shey person gaga switch to singing yo dey sell shows for Naija
Why rappers no dey grow for Naija
[Dremo]
Why rappers no dey grow for Naija
Codename
Why rappers no dey blow for Naija
If you put am like that
Ama hit you right back with the rappers wey dey give us dance tracks
They be getting that stacks that’s that
Cause that’s how we suppose to be rapping in Naija
That’s fact
Ain’t nobody really give a fuck if you drop bars
Dey be like this shit is hot but dem no go drop bar
Show promoter na your fan
But when it’s time for shows your name can never be found
I’m a rockstar
?? misleading
Who do you think hip hop leaders are deceiving?
All their disciples are actually singing
They tryna make chicken changes out of the shit dey talk about
Ogbeni koshi
These rappers are (?) dey don’t even know shit
Omo I dey rap I dey sing any which one bitch
I be rapper wey dey sing song
We dey rap, we dey trap, we dey sing anything wey go concern the music
No dey quick talk if you never walk in my shoes
I dey try tie up loose ends
Ehn promoters sef don dey scam us
Naija no dey quick jam us
If show dey nobody dey call us
When we switch you go carry hair for head like dandruff
Put leg before your mouth, walk the talk
Quit the talk, let’s know your role
No dey rush to challenge anybody
when you no even get enough money to blow
No dey tell me say na me dey kill the culture if am singing to get the dough
Shey na rap you want I bring it to you like the Jumia agent wan dey for your door
Why rappers no dey blow for Naija?
Rappers no dey cope for Naija
Rappers no wan grow for Naija
Cause money no dey for Naija
With all this creativity some of us no fit buy gold for Naija
Person gats switch to singing to dey get shows for Naija