Ecool – Sobente (ft. Myde) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2021-01-17

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

DJ Ecool returns with “SOBENTE” featuring Myde. Listen, watch the video, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the Wizzle Blower -produced song. The video was directed by Ahmed Mosh.

Ecool Sobente

Ecool Sobente

Renowned Nigerian disk jockey, Ecool dishes out the official music video for the sublime record, “Sobente” featuring rising act, Myde.

Apparently, “Sobente” is the third track housed under Ecool’s previously released project, the “NewSide” EP. The video was directed by Ahmed Mosh.

Ecool – Sobente (ft. Myde) (prod. Wizzle Blower)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2021/01/Ecool_-_Sobente_ft_Myde_dmca

Watch Video

Lyrics

Myde
Myde dey here so

Me i no like trouble oo
La le yi wo mo wa celebrate
They say first to do
Omo e no dey pain person
Ko ma lo Bi pe o lo appreciate
Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)

(Me I different person
Energy different
You know as e dey go)

Me I nor come dance azonto oo
La le yi mo ma jollificate
If you nor sabi how to gbese oo (Gbe body e jhoor)
La le yi mo kan ma demonstrate, Oshe

Because man dey hustle
Man dey struggle
Man dey worry
Man dey search for kaluba oo
Man dey bubble
Man dey happy
Man dey Jaye
When dem see the kaluba oo

Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe
Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Brother wey no sabi gbese
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente (Sobente)
Carpenter wey no know hin work
Na su egbe
Na su egbe ooo
Na su egbe
Na su egbe

Musician wey no use am talk
You be buleje
Na buleje
Na buleje
Sister wey no sabi shake
You be sobente, Sobente
You be Sobente, Sobente
You be sobente

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *