Date 2023-02-01
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Erigga – The Goat
December 9, 2022
1 Song, 2 minutes
℗ 2022 ATTW / distributed Under Exclusive License to Greatness Musiq
habeg
Omo steady blazing my menh Paper boi This stuff is becoming easy menh too easy habeg Baby dance with the goat The goat when dey feed una goat goat when your goat wan dey goat Your goat know e goat She fit no tell you eya She wan fuck the goat, the goat when dey feed una goat The goat when dey goat una goat Your goat know e goat e fit no tell you na me be the goat Burburry silk anytime paper pull up Kale no get patience bye bye good luck Your pussy no be good luck na money we find here Louis Vuitton collaboration with nike air Give her goyard if she go hard Lost boy wan chop no let am go bad Discharge toke call gate for beckie Everybody Dey fuck every body na so e be for Lekki Same kale when no date me cos I no get ride Nai det judge me waka say say the boy too get pride You no fit turn me to Kanye we no dey beg you Who dey sleep for hellfire no dey wear shoe Baby dance with the goat The goat when dey feed una goat goat when your goat wan dey goat Your goat know e goat She fit no tell you eya She wan fuck the goat, the goat when dey feed una goat The goat when dey goat una goat Your goat know e goat e fit no tell you na me be the goat Wake up early morning light my igbo Oya your transfer don go Okpo come dey go I need time to arrange how my day go go Your uber dey down pull my Burberry polo How I dey live my life e no concern you bros (e don tay i lost) e no concern you bros Erigga na talent dem no dey argue am No big feature for the album but everywhere burst If no be money you dey talk e dey hard me To concentrate na why I no dey pick your call nobody hustle reach man when no like to beg watin dey breed disrespect na ‘‘make dem shake my leg’‘ you see that word see finish na very big buffet only you dey serve your self na free you no dey pay King of content Wan follow me drag how much your label budget Baby dance with the goat The goat when dey feed una goat goat when your goat wan dey goat Your goat know e goat She fit no tell you eya She wan fuck the goat, the goat when dey feed una goat The goat when dey goat una goat Your goat know e goat e fit no tell you na me be the goat This na the third you dey say your bro dey rap I understand but no be that one bring me come I just wan do champagne enjoy follow fine girl dance You no understand na enjoyment nai bring me come So many fine girls here follow one her line Nyash dey shake exactly Watin bring me come Na club I come no be artiste I find come sign You no understand na enjoyment tai bring me come na me be the goat