Date 2022-09-04
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Fireboy DML – Sofri (prod. Blaise Beatz
[Verse 1]
Oh girl I want to tell you something
This one na spiritual something
Cause I dey feel am for my body
I dey feel am for my body ghan
Shey we go dey till the morning?
No need to tell me that you love me
I just wanna feel your body on me
[Pre-Chorus]
Cause I don’t wanna waste your time
But e dey do me one kind
Oh mami gimme one time
Just one night
I don’t wanna waste your time
But e dey do me one kind
Shey you gimme one time
Just one night
[Chorus]
Oh oh
Sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
Oh oh
Sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
[Verse 2]
Girl I wanna take you personal
Take you shopping
Bring you down to Zanzibar
Show you loving
Wey go make you mental now
International
Ife wa n gbona
Shey you know?
Whine and chilling
Fine fine women
I’m just chilling
Girl come meet me for the pool side
I’m waiting by the pool side
[Pre-Chorus]
Cause I don’t wanna waste your time
But e dey do me one kind
Oh mami gimme one time
Just one night
I don’t wanna waste your time
But e dey do me one kind
Shey you gimme one time
Just one night
[Chorus]
Oh oh
Sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money
Oh oh
Sofri
Sofri shake your body
Sofri put it on me
Sofri take my money