Date 2023-10-13
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Nigerian singer and songwriter Kcee has dropped the official music video for his latest single, “Tuesday.” This visual, directed by Patrick Elis, adds an engaging visual element to the song, enhancing the overall listening experience for fans.
The track “Tuesday” was produced by JaySynths and showcases Kcee’s musical talent and ability to create catchy and enjoyable songs. The music video, directed by Patrick Elis, offers a captivating visual narrative that complements the song’s themes.
Kcee continues to be a prominent figure in the Nigerian music scene, and this release is another testament to his dedication to delivering quality music and visuals for his audience. Fans of Kcee and Afrobeat music are in for a treat with the “Tuesday” music video.
Kcee – Tuesday (prod. JaySynths)
10 October 2023
1 Song, 3 minutes
℗ 2023 Five Star Music, Under Exclusive License to ONErpm
Watch Music Video
JaySynths
Give them the fire aah
Who be the girl
Wey dey scatter my dada oh oh
Shawty give me whine
I dey mental oh
Omo I go spray you my kpa kpa oh
(Kpa kpa oh)
Who be the girl
Wey dey scatter my dada oh oh
Shawty give me whine
I dey mental oh
Omo I go spray you my kpa kpa oh
(Kpa kpa oh) (uh ehhh)
Tuesday
I met this girl on a Tuesday
She give me digit on Tuesday
Say make call on a Tuesday
Tuesday
I met this girl on a Tuesday
She give me digit on Tuesday
Say make call on a Tuesday (uh ehhh)
Kpokom
Oya Knack am for them like kom kom
Omotena girl you be ko ko
Omo you go dance you go konto
(Aaah yeah-a)
Kpo kom
Oya Knack am for them like kom kom
Omotena girl you be ko ko
Omo you go dance you go konto
(Aaah yeah-a)
Okwa maka love
Okwa maka love
Your body so divine
Girl I wanna hold something
Give me girl make I hold something
Okwa maka love
Okwa maka love
Your body so divine
Make me wanna hold something
Give me love make I hold something (yeah-a)
Valentino
Head to my toe
Say na Valentino
Baby whine oya balance (oh)
Baby whine you dey balance (oh ahh)
Oya
Valentino
Head to my toe
Say na Valentino
Baby whine oya balance oh
Baby whine you dey balance (oh ahh)
Ehyeen
Kilele
Chekele
Ahh yeah-a
JaySynths
Give them the fire aah
Wulu Wulu