Date 2022-01-28
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
The talented song author, Kelvin Boj enters the music space after the positive reaction his previous studio project, “Man On A Mission” had from fans and now, a new inspired song, “Big Boy No Dey Make Noise” has been rocking our speakers.
Presumably, Kelvin Boj makes his first appearance of the year and we can’t get enough of it. He made a breakthrough after a catchy sound he made tagged, “Looku Looku” was all over the streets and hitting hard.
Fondly tagged as LayLow on Instagram, he self-produced the sound with ease and it was a no-brainer.
Kelvin Boj – Big Boy No Dey Make Noise (prod. Kelvin Boj)
Mo Lenu bi Pon Pon Pon Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
We dey chop life dey go Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
Big Boy No Dey Make Noise
Big Boy No Dey Make Noise
Oya Shobo le shey
Fun won gheh gheh
Big Boy No Dey Make Noise
Da da di da dah da dah
Oya fu won
Big Boy No Dey Make Noise
Verse 1
We dey for club o
We just dey ball o
Person wey dey pop o
E no dey talk o
No kill yourself o
Na Baba God be my source o
Its not a small thing
We dey jaiye like say na nothing
Aaaa won ni kpe
Chorus
Money no get e mama
Money no get e papa
Anybody fit to make am na God dey do am
Ahhhhh awa noni bere oo
Awan lo Jaiye o
Doh Ri Meh for my baby o Ahhh
Mo Lenu bi Pon Pon Pon Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
We dey chop life dey go Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
Big Boy No Dey Make Noise
Ehhhh give them given them
Big Boy No Dey Make Noise
Oya Shobo le shey
Fun won gheh gheh
Big Boy No Dey Make Noise
Da da di da dah da dah
Oya fu won
Big Boy No Dey Make Noise
Verse 2
Its not a must o guguru and popcorn na the same o
No do pass yourself or you go carry gbese for your head o
We’re not the same o
Naira and Dollar no be mate o
Its not a small thing
We dey Jaiye like say na nothing
Aaaa won ni kpe
Chorus
Money no get e mama
Money no get e papa
Anybody fit to make am na God dey do am
Ahhhhh awa noni bere oo
Awan lo Jaiye o
Doh Ri Meh for my baby o Ahhh
Mo Lenu bi Pon Pon Pon Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
We dey chop life dey go Pon Pon Pon
Big Boy No Dey Make Noise
Fellas and Females
Big Boy No Dey Make Noise
Given them
Big Boy No Dey Make Noise
Oya Shobo le shey
Fun won gheh gheh
Big Boy No Dey Make Noise
Da da di da dah da dah
Oya fu won
Big Boy No Dey Make Noise
Won ni kpe
Money no get e mama
Money no get e papa
Anybody fit to make am na God dey do am
Ahhhhh awa noni bere oo
Awan lo Jaiye o
Doh Ri Meh for my baby o Ahhh