Date 2022-02-01
Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists
Few days ago, popular Instagram comedian, Sydney Talker unveiled his record label “Neville Records” with the introduction of a new artiste, Khaid who is known as a young vibrant song author always freestyling on social media has taken that mantle with Sydney Talker of becoming one of the next rated in the industry.
Prior to the release of the calm melody “With You,” Khaid has been making freestyle videos on IG making sure he is ready for the task ahead of him. The jam is his first appearance of the year and a kick-starter in his newly signed imprint.
Additionally, the sound has production success from Nigerian popular sound maker, Ozedikus Nwanne, meanwhile mixing and mastering was implemented by STG Prodigy. The music video is available with some finishing touches from Olu The Wave.
Khaid – With You (prod. Prodby106, Ozedikus & Z3NA)
Say ai, ai
(ai, ai)
If I dey double my hustle no mean say I go die
If I dey dey unfresh no mean say say I dey lie
Cause I dey try do the things wey you no go fit to find
And you no go fit to find.
Cause I just wanna be with you
Having fun time with this girls but I just wanna be with you
Doing everything for the gang but I just wanna fight for you
I’m riding in my new escape say baby let me die for you
My baby let me ride for you
Ay, ay
I don’t wanna switch my lanes
I just wanna run away from this fake love do that in my new escape
Woah! woah!!
Say I don’t know
I don’t know
Whatever I did girl I don’t know
I just wanna do things on my own
I just wanna play songs on my phone
Say let me be
Let me be
Never thought I’d be on the news like this
Never thought I’d shine my 36
So if you don’t love me Rest In Peace
Girl na this your love wey dey make me dey craze oh
And I no go mind if you come to my place oh
Doing the things wey you know say I hate oh
Buckle up chase oh
No time to waste oh
Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So baby girl no use me dey play
Say ai, ai
(ai, ai)
If I dey double my hustle no mean say I go die
If I dey dey unfresh no mean say say I dey lie
Cause I dey try do the things wey you no go fit to find
And you no go fit to find.
Cause I just wanna be with you
Having fun time with this girls but I just wanna be with you
Doing everything for the gang but I just wanna fight for you
I’m riding in my new escape say baby let me die for you
My baby let me ride for you
Whoa whoa whoa
Whoa i’ll die for you
I’ll ride for you
(Die for you, ride for you)
Ya ya ya
Baby let me die for you
Baby let me ride for you
(Ride for you, die for you)
Cause I fit to kpai for you one day
And I fit to lie for you one day
And I fit to die for you one day
So baby girl no use me day play