Date 2020-11-29
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Rasaki Records Afro-Pop star, L.A.X has finally released his long-anticipated project, “ZaZa Vibes” album.
L.A.X’s latest project, ‘ZaZa Vibes‘ album has guest appearances from the like of Mr Eazi, Tekno, Peruzzi, Tiwa Savage, Simi and others.
With production assistance from Legendury Beatz, Clemzy, QueBeat, Blaise Beatz and Spotless. Mixed and mastered by STG and Alive Mix.
L.A.X – Bum Bum (ft. OmartheDJ) (prod. QueBeat)
Pretty girl, sexy girl, crazy girl, make your body move
Rude girl, bougie girl, bad gurl, make your body move

I never see something like this
The way your body move something like this
I never see body like this
The way your body move something like breeze o
Enter the place, I see the girls don Dey para gan
Investigate, I see the girls don Dey kana gan
Enter the place you see the girls wetin them carry come
Enter the place I see the girls don Dey para gan
Girl your bum bum bum bum bum bum bigger than Bombay
Girl your bum bum bum bum bum bum bigger than Bombay
Pretty girl, sexy girl, crazy girl, make your body move
Rude girl, bougie girl, bad gurl, make your body move
Pretty girl, sexy girl, crazy girl, make your body move
Rude girl, bougie girl, bad gurl, make your body move
I see a lot of guys wan sing sing
Me I just want to sing for you
If you press my pim pim
Me I just want it to ring ring
Enter the place, I see the girls don Dey para gan
Investigate , I see the girls don Dey kana gan
Enter the place you see the girls wetin them carry come
Enter the place I see the girls don Dey para gan
Girl your bum bum bum bum bum bum bigger than Bombay
Girl your bum bum bum bum bum bum bigger than Bombay
Pretty girl, sexy girl ,crazy girl, make your body
move
Pretty girl, sexy girl, crazy girl, make your body move
Rude girl, bougie girl, bad gurl, make your body move
Pretty girl, sexy girl, crazy girl, make your body move
Rude girl, bougie girl, bad gurl, make your body move
Whine pon on it
Baby girl come sit on it
I see your body to fine for this
And baby girl come whine pon it