Listen, Mp3 Download, Get Lyrics – OH! by Limerick. The song was produced by Sharnor.
Fast-rising rapper, Limerick releases a brand new single titled “Oh!” to kick start the new year. This song is as a result of the things lime faces and reason daily. Things that are heartbreaking and disturbing like your fellow human belittling you, evil people not thinking out the outcome of the bad acts among others.
“Oh” is an Afrobeat song that basically talks about life, It’s a must Listen for y’all.
Limerick – Oh! (prod. Sharnor)
https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/02/Limerick_-_Oh_dmca
Lyrics
Shanor
Say I
Aha
Limerick
I no fit lie I dey reason many things
So many things wey dey break my heart
Enemies no dey reason nemesis
But when it’s time, I go take my shine
I am like a devil
That was raised in heaven
Won gunyán mi kere
Them no know my level
I follow them battle
Them wan try to settle
Ojoro don cancel
We don pass eleven, abi I tell them before
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh! (ahan)
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh!
Ohh oh oh ohh!
Oh ohhh oh ohh! (Yea ahan)
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh!
Dem say their bad e good
I no fit catch the cruise
I no see am amusing … ‘muse eh ehh ehhh
I don’t need cork ‘n’ bulls
Dem show me 32
But I know it’s not the truth
I am like a devil
That was raised in heaven
Won gunyán mi kere
Them no know my level
I follow them battle
Them wan try to settle
Ojoro don cancel
We don pass eleven, naso I tell them again
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh! (ahan)
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh!
Ohh oh oh ohh!
Oh ohhh oh ohh! (Yea ahan)
Oh oh!
Oh ohhh oh ohh!
I am like a devil
That was raised in heaven
Won gunyán mi kere
Them no know my level
I follow them battle
Them wan try to settle
Ojoro don cancel
We don pass eleven, abi I tell them before