Read the lyrics – Johnny Drille teams up with Fireboy DML for “Angelina”, a romantic ballad produced by Blaise Beatz. This heartfelt track blends Afro-fusion, R&B, and melodic storytelling to captivate listeners worldwide.
In “Angelina”, Johnny Drille and Fireboy DML pour out their emotions, crafting a tribute to a woman whose beauty and charm have captured their hearts. The titular Angelina represents irresistible allure and becomes the muse for this love-laden masterpiece. With its passionate chorus and smooth harmonies, the track evokes feelings of admiration, devotion, and genuine affection, turning it into a romantic anthem perfect for slow dances or heartfelt singalongs.
Produced by Blaise Beatz
11 April 2025
1 Song, 3 minutes
℗ 2025 Mavin Global Holdings Ltd
Lyrics
I’m fortunate to dey dey for your midnight thoughts
Eggovin Angelina
Nobody wey see you wey no dey fall like crop
My beautiful ballerina
This is no ordinary flex
When I see you I can’t look away
Let’s conjugate I no fi wait
Uh uh
Light it up light it up light it up
Step in the room and you just light it up
Life is short we are dust gimme love
At any cost any damn condition
See your affection na wetin I want
You dey my prayer for church on Sunday
Na holiday me and you suppose dey
Alele lead the way make we go my love
Lolo
Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina
Shoma wa kajo gbe
Oh baby Angelina
You are the sweetest thing I know
Oh baby Angelina
Body dey do me some way
Oh baby Angelina
You are mi medicine my love
Oh baby Angelina
Angelina, sent from heaven
I’m ready now, I no fit wait one more second
Will you please say yes to my question
Before you make a man kolo
Baby
I don’t wanna play no games
Give you my heart
Everything I live for, my lady
Ndema d’ona gb’asiri
But I no hear wetin dem dey talk
I’m so glad that I listened to God
I’ll love you now and twice on Sundays
Na honeymoon me and you suppose dey
Alele lead the way make we dey go church
Baby
S’oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
Promise me say this thing na forever
Oh baby Angelina
S’oma wa ka jo gbe?
Oh baby Angelina
You are the only one I really know
Oh baby Angelina
See my body don dey do me someway
Oh baby Angelina
I promise you say this thing go last for a lifetime
Oh baby Angelina