Date 2020-07-17
Category Lyrics
Intro
Okay so you mean you can scam
You can hack
You can press laptop
You can 419
Okay! They have start catching you, I hope you have heard
They will catch you in Jesus name
Pre-Hook
-Won Ti Mu Hushpuppy
-Gucci Gucci
-Biggie Yahoo boy Don turn small puppy
-Won ti mu oga you
– You’re still pressing
Okay
-I won’t talk
-Am watching
-Walai they will catch you
(I swear)
Hook
They will catch you
Verse
You can’t go
Stop there
Holy ghost arrest you go no where
Human being wey no get conscience
Today is the end to all your nonsense
Shey wan binu they don dey vex
Dey say I talk dey wan press my neck
See me see them for the comment
Eh ma wo today is the end
Take for instance
Na your sister pant them use buy Benz
Na your mama head them use climb fence
How you feel Broz there is God ooo
Back to the head boy Hushpuppy
I hear say they carry you go clubbing
I hope Say them put you for VIP
Big man you no need IV
Hook
They will catch you
Outro
Oga politician
You’re still our money ehnnn
They will catch you walahi olun they will catch you
Banor