Date 2022-01-16
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Minz is off to a good start this year with the release of the visuals for “BDMN,” directed by Ademola Falomo and Mahine Sef.
The impressive single was produced by Orbeat in 2020.
Minz – BDMN (prod. Orbeat)
https://www.youtube.com/watch?v=3N7xzSiG-u8
Watch Video
Yeah
Normal
Iye, iye, oh Lord
I’ll be on my way
I’ll be on my way to you
No matter where you dey
You know I still dey for you
Na-na-na-na-na-na-na
Na-na-na-na-na-na
Na-na-na-na-na-na-na-na, eeya
Badman no go shout, badman no go shout
But badman go soji oh
When you come around, you shot a man down
Eh, ’cause of your body, oh
Bobo no go die unless to ba darugbo
Bobo no go leave unless ta ba ti mujo
Nobody go ever fit to da wa duro, duro, duro, oshey
Diamonds on my neck, I know that’s the thing you like, oh
Send me your location, baby, say make I turn up
Nobody go ever fit to dami, duro, duro, eh
Say for your case, oh
See as I’ve been dodging the popo
But I no get any regret, oh
When I dey your side, I be the gbangbana
Call me the gbangbana
Say for your case, oh
See as I’ve been dodging the popo
But I no get any regret, oh
Na, you dey give me confidence, oh, eh, oh
When I dey your side, I be Balotelli, mmm, eh ah
Any time you call, I go kponanana
Girl, I go kponanana for you
When I dey your side, I be Machavelli, oh, eh ah
Only me wey get the thing to make you calm down, eh ah
If you dey reason as I dey reason, then you go know say
Every little thing I dey do na for you
Every little thing I dey do na for you, eh ah
If you dey reason as I dey reason, then you go know say
Every little thing I dey do na for you
Every little thing I dey do na for you, you, you, you, you
Say for your case, oh
See as I’ve been dodging the popo
But I no get any regret, oh
When I dey your side, I be the gbangbana
Call me the gbangbana
Say for your case, oh
See as I’ve been dodging the popo
But I no get any regret, oh
Na, you dey give me confidence, oh, oh (Vibe)
Go down
O por por por, o por por por, o por por por
Igbe gbe gbe, igbe gbe gbe, igbe gbe gbe
Na-na-na-na-na-na-na (O por por por)
Na-na-na-na-na-na (O por por por, o por por por)
Na-na-na-na-na-na-na-na, eeya (Igbe gbe gbe)
(Igbe gbe gbe, igbe gbe gbe)
Eeya