Date 2020-11-20
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Omah Lay – Confession
Confession eh
Confession ah
Confession eh
My confession ah
Confession ah
Confession
Confe confe confession ah
Started as a one man squad
Ma ni kan jejely reach my front ah
Any day ?
I wanna do this all night long ah
The plan na to chop knuckle
Maggot e don begin turn by turn ah ah
The way she dey treat my fuck up
I no wan see doctor
See I got a confession
I got a confession
I got a confession
I got a confession
I wanna tell you my confession
You know no you be my obsession
This thing you do me na ?
Don’t you see that am all messed up
Eh eh
Confession confession
Confession confession
Listen to my confession o
Listen to my confession o
Confe confe confession ah
That thing wey you show me
Show me oh
Wey you show me, show me
Wey dey do my body, body so
Wey dey do my body
I dey wait you for artillery
Make you come show me the mathematics
I don’t know why I be acting like this
Abi you give me arthritis yeh
I just wanna know if you love me back
I don’t want you loving another guy
After the first and the other time
I lost my mind I no fit sleep for night
I got a confession
I got a confession
I got a confession
I got a confession
I wanna tell you my confession
You know no you be my obsession
This thing you do me na ?
Don’t you see that am all messed up
Eh eh
Confession confession
Confession confession
Listen to my confession o
Listen to my confession o
Confe confe confession ah