Date 2021-08-16
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Omawumi, Waje – My Darling (prod. Dj Coublon)
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire
When I need you baby you dey availa
I call you anytime you dey pick up
You be the one of the realest Gs wey dey
Other ones na bend down select o akube
‘cause you make the rain to fall down (down on me)
make the sun to shine down (down on me)
when we kiss the feeling is (heavenly)
no one can be better (better than you oh baby na na)
My darling nakupenda
January to December
You give me strong feather
I can fly in any weather
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire
Ti ina ba gbona ju
Omi lo ma lo
When I’m feeling down
You be my antidote
Love you tokon tokon
No be sugar coat
Tokon tokon no go let you gbes o
‘cause you make the rain to fall down (down on me)
make the sun to shine down (down on me)
when we kiss the feeling is (heavenly)
no one can be better (better than you oh baby na na)
My darling nakupenda
January to December
You give me strong feather
I can fly in any weather
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire
Oh boy you dey make my body catch fire
Make my body catch fire
Ehn this your love e carry fire, fire