Date 2021-02-20
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Nigerian Producer Philkeyz has released his new single titled “Complicated.”
The song “Complicated” gets the assistance of Afro-Pop queen, Yemi Alade and Ghanaian Hiplife singer, Bisa Kdei.
Philkeyz – Complicated (ft. Yemi Alade, Bisa Kdei) (prod. Philkeyz)
I see the game that you’re playboy
Good playing on me
(Philkeyz)
Shey bi na love you
Need get me plenty o
I wanna give you some love
I wanting even though e no plenty
Because one day one day money
And no go there you best (Thankyou)
It’s complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated cassava wey don’t ?
Complicated na wetin ghetto
I go still do you well
Complicated complicated
Good playing on me
Good playing on me
I see the game that you are playing boy
Good playing on me (Yemi Alade)
Put it for my head
Carry am put am for my head
Me I no get wan comment
Oya make you get from my bed
I like your friend
Complicated you want to stay
But you want to go and jolly
Complicated cassava wey don’t ?
Complicated na wetin ghetto
I go still do you well
Complicated complicated