Date 2022-10-14
Category Lyrics, Naija Songs, New Music, Upcoming Artists
Reefer Tym – Ta Ta Ta
14 October 2022
1 Song, 3 minutes
℗ 2022 Reefer Tym
I fit to call you my mon amor
You want turn me dangbana
But me and you we no get issue
Sunita, me never go leave you go
It be you wey dey cool my tension
Let me be your direction
Baby love me tender
Kiss me Brenda
Girl I want sing your lingo
It be true love no be beans o
Azul ti wo body
I want to kolobi
Girl I want sing your lingo
It be true love no be beans o
Azul ti wo body
I want to kolobi
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta
So where the kele dey o
I wanna spray something
I go chop you like isi ewu
This your body bad, ige bu madu
Folake sweet pass hot eba
When I see you, na up nepa
I go chop you like isi ewu
This your body bad, ige bu madu
It be you wey dey cool my tension
Let me be your direction
Baby love me tender
Kiss me Brenda
Girl I want sing your lingo
It be true love no be beans o
Azul ti wo body
I want to kolobi
Girl I want sing your lingo
It be true love no be beans o
Azul ti wo body
I want to kolobi
[Saxophone Bridge]
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta
Baa ta no ni ofo osa
I’m feeling you ta ta ta
Make we krikata wanyoma
I’m feeling you ta ta ta