Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) (Audio, Lyrics)

Date 2022-10-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Reekado Banks is back with a piece of new music titled “Jeun To Da (JTD).” Listen, stream, read the lyrics, buy the track.

Reekado Banks Jeun To Da

Reekado Banks Jeun To Da

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)

21 October 2022

1 Song, 3 minutes.
℗ 2022 OtherSide Media Limited / Mad Solutions LLC

Lyrics

Verse 1
I say dis world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life
And yes we want to flex am
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2
If you get chance to chop life
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan
If you de work work work
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on
We never kpai we never go down
Steady working till the sun up
If d money e been sure us
Wetin man go dey work for
You don try, me sef I don tryy

Chorus
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit doo
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro
Oooo
Jeun to da si kun
Parara parara pararara
My brother my sister
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *