Date 2020-10-11
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Mr Eazi has been making big moves outside of his native Nigeria, collaborating with artists like Toronto’s Big Lean, Tyga, Major Lazer, and J Balvin & Bad Bunny.
For this newest single, the singer and songwriter brings it back home with fellow Nigerian singer Tega Starr over a soca inclined afrobeat riddim from South African producer Master KG and Magic Sticks.
Together, the two vow to follow their respective love interests wherever they go: “anywhere you go, me ago follow/tell wetin you want make I do for you right now.”
It sounds like being outside, it sounds like pool parties, it sounds like the good summer that none of us really got to experience. The two singers definitely have chemistry on the track, so hopefully, it’s not the last we hear from the two of them.
Tega Starr & Mr Eazi – French Kiss (prod. Magic Sticks, Master KG)
Falala falala falala
Hey hah
Falala falala falala
Tega Pon Dis
Falala falala falala
Hey hah (Cause I love you tori tori torun)
Falala falala falala
Girl I no go runaway
I swear I’m here to stay
Even if you’re far away
I still dey there with you
In spirit and in truth
In spirit and in truth
Even if you dey your dey
I swear na there I dey
Never gonna fade away
I still dey there with you
(Cause I love you tori tori torun)
In spirit and in truth yeah (Love you tori tori torun)
In spirit and in truth
If na Egypt you dey
I go follow you there
And if na London you dey
I go dey with you there
And if na Paris
My chérie coco
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
If na Egypt you dey
I go follow you there
And if na London you dey
I go dey with you there
And if na Paris
My chérie coco
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
Falala falala falala
Hey hah
Falala Falala falala
(Han Je ola oluwa)
Falala falala falala
Falala falala falala
Me a go be your commando
I go give you love like overdose
I go give you thing wey super dope
Mm me and you we go di Nandos
Yeh Nke min ke bo baa gboo
Nke min ke bo baa gboo
Bo ji nsumor lor kaafo
No ji nsumor lor kaafo
Anywhere you go, me ago follow
Tell wetin you want make I do for you right now
‘Cause e b you I want, e b you I want
Yeah, my baby o, that’s why I say
If na Ghana you dey I dey
I go dey with you there
And if na Canada you go
I go go with you there
But if na Paris
My chérie coco
I go give you French Kiss
I go give you French kiss
I go give you French kiss
If na Egypt you dey
I go follow you there
And if na London you dey
I go dey with you there
And if na Paris
My chérie coco
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
I go give you French Kiss
Falala falala falala
(Oh baby yeah)
Hey hah
Falala falala falala
Falala falala falala
Falala falala falala
(My chérie yeah eh)