Date 2021-09-27
Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music
Ex BBNaija Housemate Veeiye releases the visuals of her previously heard single “Show”
The single was produced by Pheelz and its video was shot in Lagos, and Directed By Unlimited L.A.
Veeiye – Show (prod. Pheelz)
Lyric Video
Watch Video
Hmm-yeah
(Rii)
(Ridimahkoolayo)
I’m in the mood to get loose (get loose)
Omo na rhythm and blues (and blues, kilode?)
That’s why my waist make me rock it better
‘Cause Omo Vee-Vee na cruise (Vee-Vee na cruise)
‘Cause I don tey for street tire
And many boys don toast me tire
Nobody do me corner-corner
Nobody, baby but you (baby but you)
Can’t you see the butterflies in my belly? (ayy-ayy)
Can’t deny, o ti su mi oh (ayy)
You’re too sweet and e deadly (chii)
O tin fa jedi jedi oh
Swear to God, I be lieing
If I say I no feel your vibe
‘Cause you’re my type, yeah
Bobo yi just dey kill show
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
(Rii)
(Show, show)
(Killi dem, po po po)
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
Ooh-ooh, ooh-ohh
(Rii)
First of ‘ll, let me so’sokuso (tey tey)
Your thing dey make my body run oh (ego)
You make my head spin all because (yeah-yeah)
You shoot all the shot with your gun oh (chii)
Not a gold diggеr but I like say
You get money plеnty plenty (ahh-ahh)
Them say “when you talk, money talk” (money talk)
Them say “when you fall, money fall oh” (fall oh)
Can’t you see the butterflies in my belly? (ayy-ayy)
Can’t deny, o ti su mi (ayy)
You’re too sweet and e deadly (chii)
O tin fa jedi jedi oh
Swear to God, I be lieing
If I say I no feel your vibe
‘Cause you’re my type, yeah
Bobo yi just dey kill show
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
Ah-yeah-yeah, ahh-baby
(Rii)
(Show, show)
(Killi dem, po po po)
Ah-yeah-yeah (baby, sho n gbomi?)
(Rii)
Baby, sho n gbomi? ah-ayy-ayy
(Rii)
(Hmm, ah-yeah, ah-yeah)
(Ah-yeah-yeah, oh mama, ayy mama, yeah)
(Rii)
(Ridimahkoolayo)