Yemi Alade – CIA (Criminal In Agbada) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2020-10-06

Category Foreign Music Download, Lyrics, Music Video, New Music

Yemi Alade is here with visuals to “CIA (Criminal In Agbada)”. Listen, stream, buy, watch live session video, read the lyrics to the Vtek-produced song.

Yemi Alade Cia (criminal In Agbada)

Yemi Alade Cia (criminal In Agbada)

Yemi Alade is celebrating the Independence Day of her country (Nigeria) with a live session of Vtek produced “CIA (Criminal In Agbada)”, housed on her acclaimed fourth studio album “Woman of Steel”.

Armed with her Ova Sabi band, the African pop royal delivers a lush live rendition of the reggae-influenced, socially conscious, and political number.

In 0ther Yemi Alade related news, the Effyzzie Music diva is expected to deliver her fifth studio album in November following the success of singles “Boyz” and “True Love”.

Yemi Alade – CIA (Criminal In Agbada) (prod. Vtek)

Watch Video

Lyrics

What you say now
Yemi Alade pop on dis on
Na who be thief na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisoner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
All of the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land
Ah ah na who be the thief ooh
Ole ole ole
I say na who be thief ooh
Ole ole
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man
Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh
Criminal in agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder
Falling our hope criminal
Ole ole
All of dem na criminal
Ole ole
Tell dem criminal
Ole ole
Criminal in agbada
Power power criminal in agbada
No no no no no no
Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by the wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind but we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire even if you bring smoke
Anything wey you give us we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in agbada e ba mi ki criminal
Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole
Mr criminal criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope criminal
Ole ole dem be criminal
Ole ole check criminal
Ole ole criminal in agbada
Ole ole power power
Criminal in agbada
No no no no no no
Yemi Alade oh
Yaya yaya eh eh
Vtech the Boss las the boys o
Mr criminal he dey wear agbada
Criminal in agbada
Yaya yaya yo yo say

Written By

View All Articles

Welcome to MPmania Music, Your one-stop for the best songs around the world. Our music team of music curators are always ready to give you the best.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *