Date 2021-11-05
Category Lyrics, Naija Songs, New Music
Zlatan – Polongo (feat. Bella Shmurda) (prod. Rexxie)
I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know
Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother
Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Woni omotena know
If you no give me money mo ma do
I will give you all my money still you do me wayo wayo wayo
Baby see me I no go go
Gbagbe yen se baby I can be your commando
Baby girl tin ba fun won ni 1 blow
Seven guy 1 blow dem go ?
Iye me. Iye me
Ton ba si ri mi won soro mi leyin
Ton ba ri mi won a le o
Iye me Iye me
Yes dem no fit shake am
Oro po ta lo fe be o
I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know
Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother
Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
I don dey ball like Roger Milla
Lyrically yeh am a killer
As for your gate o am a winner
Them no gree ask them them know
Ah oya ba mi pe sarafina
Ko wa ile pelu omotena
I just get a new Range Rover
On my way to see my mother
Won polongo
See Won polongo
See I don blow
Mami wan polongo
See wan polongo
See I don blow
Mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow
Yeh mami wan polongo
Wan palanga
See I don blow