Angelique Kidjo – Do Yourself (ft. Burna Boy) (Lyrics, Video)

Date 2022-02-17

Category Lyrics, Music Video

Angelique Kidjo unveils the music video for Her Rexxie-produced “Do Yourself” song with Burna Boy. Read the lyrics to the track.

Angelique Kidjo Do Yourself

Angelique Kidjo Do Yourself

Get Audio, Lyrics

Angelique Kidjo – “Do Yourself” (ft. Burna Boy) [Audio]

Watch Video

Lyrics

E get as e dey be (e get as e dey be)
Wetin I dey see ye (wetin I dey see ye)
E get as e dey be (e get as e dey be)
Oh eh, eh oh, oh eh (yo Rexxie pon this one)
Ara re l’on se o (núvú ɖiɖo, ajójijɛ lō)
Ara re l’on se o (alɔ ɖ’alɔ mɛ mǐ nan zɔn lā)
Ti e ba ro pe e sere e fe na (núvú ɖiɖo, ajójijɛ lō)
Ara re l’on se o (alɔ ɖ’alɔ mɛ mǐ nan zɔn lā)
Because I be real African
Tough like metal and steel African
You for keep am real Africa
They don’t know how it feels to be Africa-na-na, Africana
Tell me what’s the deal right now
What I fit reveal right now, right now
I’m trying to build right now
Do you really want to make it fall apart, ah ah
No lie do you want make e fall apart? (Mǐ wá lā)
Do you want eh-eh (mǐ wá lā) make e come scatter?
(Assaut, mɛnbi tɔn wɛ yɛn ɖɔ lō) eh-eh, eh eh, make e fall apart
(Mɔ ninɔn xlɛ bɔ yě nɔ zɔ’ lā, nɔn zɔ’ lā) eh-eh, eh eh
Ara re l’on se o (’cause I be real African)
Ara re l’on se o (tough like metal and steel African)
Te ba ro pe e sere Oluwa a’bora (bet we be real African)
Ara re l’on se (they don’t know what it feels to be African-nana, Africana)
Mǐ nan dyɔ jijɔ bo jɛkɔn, nù mǐ nan jlɔ Africa
Núvú ɖiɖo ajójijɛ wɛ zɔn bɔ yà wà Africa
Mɛnbi sese sin azɔ wɛ nan zɔ’n bɔ mǐ nan j’awǎ
Alɔ ɖ’alɔ mɛ mǐ nan zɔ’n bɔ mɛnbi nan j’awǎ
No lie do you want make e fall apart?
Do you want eh-eh, make e come scatter?
Ye eh, eh eh, fall apart, eh eh, eh eh
Ara re l’on se o (núvú ɖiɖo, ajójijɛ lō)
Ara re l’on se o (alɔ ɖ’alɔ mɛ mǐ nan zɔn lā)
Ti e ba ro pe e sere Oluwa a’bora (núvú ɖiɖo, ajójijɛ lō)
Ara re l’on se o
You just dey do yourself, no, no be me you dey do yourself, eh eh
Napa to fit tell, if no be me e for be someone else
I’ve been on my knees but I don’t need help
You sef you go laugh me if I fail
I tell you iya mi obimo ode
Make you do well, you want make e fall apart
No lie do you want make e fall apart?
Do you want eh-eh, make e come scatter?
Ye eh, eh eh, fall apart, eh eh, eh eh
Fall apart now, yeah
Fall apart now, yeah
Fall apart now, yeah
Mǐ wá lā, mɛnbi sin afɔ ni sɔgbe lō (fall apart now yeah)
Kpɔn mǐ wá lā mǐ ni cite, mǐ ni ze afɔ lō (fall apart now yeah)
Mǐ wá lā, mɛnbi sin afɔ ni sɔgbe lō (fall apart now yeah)
Mǐ wá lā mǐ ni cite, mǐ ni ze afɔ lō (fall apart now yeah)
Eh eh (fall apart now yeah)
Eh eh (fall apart now yeah)
Eh-eh-oh (fall apart now yeah)
Eh-eh-eh-ooh (fall apart now yeah)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment