DJ Neptune – “Gaza” (ft. Patoranking) [Lyrics, Video]

Date 2021-09-25

Category Lyrics, Music Video

Adasa Cookey directs DJ Neptune’s visual for the “Gaza” song with Patoranking, produced by Yung Willis.

Dj Neptune Gaza (video)

Dj Neptune Gaza (video)

With production from a major force of the new school Yung Willis, Patoranking in his usual element delivering exceptional hippy flows whilst DJ Neptune ignites the synergy with his exceptional back ups and adlibs.

GAZA leads the park and gives an insight into what to expect in a few weeks from the music maestro who has kept the blazing the trails from the inception.

The Video was shot in Lagos and directed by Adasa Cookey for Square Ball Production.

Get Audio

Watch Video

Lyrics

Yaa
Greatness
Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Giddem
DJ Neptune
Hit me

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My mandi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report

Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Follow me to Gaza
Gaza, Gaza, Gaza
Oya wey the Ganja?
Ganja, ganja, ganja
Push up on the lighter
Lighter, lighter, lighter

DJ Neptune
World best
Milla Mix
Wi…Wi…Wi…Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Record
Sound of Neptune

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment