Off the OVM project, 1da Banton features Zlatan on “No Sleeping” [+Lyrics]

Date 2021-07-26

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off OVM – Original Vibe Machine by 1da Banton is the self-produced Zlatan-featured “No Sleeping” track. Listen, stream, read the lyrics, buy the song.

1da Banton No Sleeping

1da Banton No Sleeping

1da Banton – No Sleeping (ft. Zlatan) (prod. 1da Banton)

Lyrics

Intro
Parry
Oh sho kpayi
Ibile, Ka pai chumarimarichupako
Oh, ya Knuh
Ayyi, Casablanca de catamatophia

Interlude
*chant*
Mammi!
Shoe Way!
Kama tingasasasa!

1da Banton’s Verse
You see this life I dey live, I dey try to dey Jaiye lor
(Oda na)
In everything wey I do, I dey try satisfy my soul
(Oda na)
Hennessy for my cup, DJ play me the gongo-aso
(Oda na)

Call your girls and your guys, all ah them, omo tell them say aiye kpor (Oda na)

Chorus
Because no sleeping Tonight (No sleep)
Shayo dey my cup Oh (Don P, Ace)
Make I tell you what’s up (Hennessy)
I cannot kill myself ooh (ayyi)
Because no sleeping Tonight (No sleep)
Shayo dey my cup Oh (My cup)
Make I tell you what’s up (Ah, Oh baby)
I cannot kill myself ooh

Interlude
*Chant*
Ma gor!
Oh baby, Komagbon, Komagbon
Ileke, Komagbon, ahh ahh!

Zlatan’s Verse
Kuronbe, suffer no tire you abi? (Abi)
Garri never do you abi? (Abi)
You dun see poor man wey get paddy?
You go pray make your life be like that abi?
Mo’n chache gba iphone, gba Lappy
Na rich man dey get paddy (paddy)
Won sare wa mo r’ibi ida won si
Gbe enu si n’iwo, e fun won oti si (astala..astala..)

You want make them dey call ballers
Make them dey call your name
How many shayo you fit buy?
Chaale, Make we use your name
Je ka ma tinkati kati
You go gbadun the party
All of my paddy
Won n’owo jati jati
You go fresh (you go flenjor)
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy

Chorus
Because no sleeping Tonight (No sleep)
Shayo dey my cup Oh (Shayo dey my cup)
Make I tell you what’s up
I cannot kill myself ooh
I say no sleeping Tonight o
Shayo dey my cup Oh
Make I tell you what’s up (You only live once)
I cannot kill myself ooh

Outro
*chant*
It’s STG
Original Ida Banton deyya!

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment