Ajebo Hustlers – Pronto (ft. Omah Lay) (Audio, Lyrics)

Date 2021-02-12

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Ajebo Hustlers return with Omah Lay on “Pronto” featuring Omah Lay. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download the Semzi-produced song.

Ajebo Hustlers Pronto

Ajebo Hustlers Pronto

The dynamic duo, Ajebo Hustlers serve up their newest single “Pronto” featuring Omah Lay, produced by Semzi, mix and mastered by STG.

Ajebo Hustlers – Pronto (ft. Omah Lay) (prod. Semzi)

https://www.youtube.com/watch?v=MyCFjjgqvnw&pp=ygUZQWplYm8gSHVzdGxlcnMg4oCTIFByb250bw%3D%3D

Lyrics

Original
Oh no no no

I go dey put myself in order
make i no go pai person daughter
no be only me be her lover
if na play make you stop am
abeg e make you use your upper
before they say na only me dey chop her

I go dey put myself in order
before them do omuguor for the matter
opulo pulo just dey hala
say the rumour don dey yapa
her bobi dey bala bala
obula chai sobu rubber

She let me climb on her
she come in right on time
she dey give me pronto, low low
what i really want is your love

we making love all night
she come in right on time
she give me pronto, low low
what i really want is your love

My Theressa
i dey put am
she dey feel am
she dey lick am
e dey sweat am
i dey give am
panel beat am
when she need am
e oh oh oh
e oh oh oh
no body know know
say me and your don uhm uhm
say me and your don uhm uhm Uhm

robo robo le
gawu on a rubber style eh
sha waka make you enter my way
girl chop my pay
girl you dey make my day
you dey whine fit to make a man craze

i say robo robo le
gawu on a rubber style eh
come grind for me girl Ekaeta
girl e rub my chest
girl e you dey make e my day
come whine for me girl Ekaete
say robo robo le

My Theressa
i dey put am
she dey feel am
she dey lick am
e dey sweat am
i dey give am
panel beat am
when she need am
e oh oh oh
e oh oh oh
no body know know
say me and your don uhm uhm
say me and your don uhm uhm Uhm

Give me uhm uhm
give me another uhm
give me another tila detty gorimakpa uhm uhm
down from my uhm
holy water uhm
Tell me later you no go do mami water uhm

arabambambam
girl we fit off the light and
swear we go turn the mattress
no tell me calm down
baby no tell me calm down
Ngozi chimamanda

arabambambam
swears she go hear this matter
say you go continental
no let me calm down
Ngozi chimamanda
swears she go hear this matter
ahn ahn ahn

Its STG

oh cho cho cho cho cho cho
make way bad boys coming through
ajebuh hustlers
kpos lifestyle

Avante

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment
  1. Emmanuel says:

    cool this is my best

Drop A Comment