Basketmouth – World People (ft. Flash & BOJ) (Audio, Lyrics)

Date 2020-12-01

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Basketmouth’s Yabasi album features Flash & BOJ on “World People”. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the song produced by Duktor Sett.

Basketmouth World People

Basketmouth World People

Basketmouth – World People (ft. Flash & BOJ) (prod. Duktor Sett)

Lyrics

Which kind world way we dey dey eh ey
Way man go dey eh ey
Way world people no go complain
(World people no go complain)
Na which kind life way we dey eh ey
Way man go dey eh ey
Way world people no go complain
World people no go complain

Eh ah ah
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person stay inside gbege
Person go outside gbege
Make man dey live him life

Good afternoon
Mabinu
Check the news
Dem dey gbadun the cruise Oh
If you knew where we went through
How we got here
I don’t know how we did it
Choose our life how we living
Smoking on that hold on a minute
So dem no go see me finish
Our money no go finish
Oh Oh Oh Oh Oh
Boj lomo
Tension lomo
Awolowo
Mon fagbo lowo Oh
Boj lomo
Alte lomo Oh
Dont disturb me mon nowo lowo Oh

Eh ah ah
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person dey inside gbege
Person go outside gbege
Make man dey live him life

I see them like pharise
Dem one bring bad energy
Lord you know my daily prayer
Lord keep them far from me
Dem one come like friends to me
Dem one come like family
Lord you know my daily prayer
Lord keep them far from me
As i dey waka i no find trouble
Dey waka i no find trouble
(l no find Oh)
Dey waka i no find trouble
I just dey face my front
God me know say my blessings double
Me no say my blessings double
(Me know that)
Yeah me know say my blessings double Oh
My blessings double Oh

Which kind world way we dey dey eh ey
Way man go dey eh ey
Way world people no go complain
(World people no go complain)
Na which kind life way we dey eh ey
Way man go dey eh ey
Way world people no go complain
World people no go complain

Eh ah ah
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life
Mogbe
Person get money gbege
Person no get money gbege
Make man live him life

(Mogbe
Person stay inside gbege
Person go outside gbege
Make man live him life)

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment