Blaqbonez – Commander (Audio, Lyrics)

Date 2022-02-20

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Off His forthcoming project, Young Preacher, Nigerian rapper, Blaqbonez unveils the song, “Commander”, produced by Type A. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Blaqbonez Commander

Blaqbonez Commander

The single comes shortly after the success of his concert Breaking The Curse of Love.

Recall, in the last quarter of 2021, Blaqbonez released the deluxe edition of his album, ‘Sex Over Love‘ alongside Bella Shmurda, Kwesi Arthur, Prettyboy DO and others.

Blaqbonez – Commander (prod. Type A)

https://www.youtube.com/watch?v=MJ-jNhD4fqo

Lyrics

{Intro}

{Verse 1}
Yeah
I see one girl for the corner
Wey dey like to be kpo, ahhhhh
I moto her like a star
You know how the thing go, ahhhhh
She know say I be bad man
I tell her say make we vibe on a low, low, low
Low low low
But too much talk she don enter a bad man moto

(Bridge)
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
For the inner we dey slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up like
Like dat-dat
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
For the inner we dey slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up

{Chorus}
Commander!
She tell me say I gbadu you na commander
Commander!
Ebere papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala
Ahhhhh! Commander!
Wahooo! Commander!
Ebere papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala

(Verse 2)
E dey sweet for bodyyyyy
She tell me say e dey sweet for bodyyyy
She say
You are the air that I breathe
So she is so okay when she suck on my d***
E dey sweet for bodyyyyy
She tell me say e dey sweet for bodyyyy
She say
You are the air that I breathe
So she is so okay when she suck on my d***

(Bridge)
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
For the inner we dey slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up like
Like dat-dat
Me I take her to my room like kpa kpa kpa
For the inner we dey slow like dat-dat
But she say make I no slow
Make I fa-fa-fa
Make I eat booty up l

{Chorus}
Commander!
She tell me say I gbadu you na commander
Commander!
Ebere papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala
Ahhhhh! Commander!
Wahooo! Commander!
Ebere papa eni t ‘amaka
If I no give her love na wahala

(refrain)
She tell me
Smile for daddy (x6)
Oooohhhh ah!

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment