Boy Spyce – Wayo (Audio, Lyrics)

Date 2022-04-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Mavin new act, Boy Spyce is making waves with His new self-named extended play and off it is the “Wayo” song co-produced by Kezzi & AykBeats. Listen, stream, buy, read the lyrics, mp3 download.

Boy Spyce Boy Spyce

Boy Spyce Boy Spyce

Boy Spyce – Wayo (prod. Kezzi & AykBeats)

Lyrics

[Verse 1]
Na for my body e go tell
If I spend all the money wey I get on top your head
If I give you Cheque
Shey Garri no go swell on top your head
Baby do me slow on top my bed
Make I no remember my J’appelle
No go do me mamayo like Majek

[Chorus]
Ye
They call me
Importer Exporter (Number One)
That dealer in Africa
My love is sweeter than Azonto
No go dey dance
Ye
They call me
Improper Exporter
Number One
That dealer in Africa
My money stinker than aboki wey no dey baff

[Post-Chorus]
So baby no go do me
No Wayo Wayo
No Wayo Wayo Wayo Wayo
No Wayo Wayo
No do Wayo
Philomena
No Wayo Wayo
No Wayo Wayo Wayo Wayo
No Wayo Wayo
No do Wayo
My Baby

[Refrain]
Oribosoto
Oribosete
Oribosoto
Oribosete
Oribosoto
Oribosete
Oribosoto
Oribosete

[Verse 2]
Omo your body no be here
If I have jogodo
Make you no go chop my corn and pear
Me I no go hear (I no go hear)
Girl I must to swallow your win wan wen
Baby rub ororo on top my head
Make you use ororo caress my head
Me I no go follow another girl

[Chorus]
Ye
They call me
Importer Exporter (Number One)
That dealer in Africa
My love is sweeter than Azonto
No go dey dance
Ye
They call me
Improper Exporter
Number One
That dealer in Africa
My money stinker than aboki wey no dey baff

[Post-Chorus]
So baby no go do me
No Wayo Wayo (No no no no no)
No Wayo Wayo Wayo Wayo (No no no no no)
No Wayo Wayo (No no no no no)
No do Wayo
Philomena (No no no no no)
No Wayo Wayo (No no no no no)
No Wayo Wayo Wayo Wayo (No no no no no)
No Wayo Wayo (No no no no no)
No do Wayo

Oh na na

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment