Brymo – Down (Audio, Lyrics)

Date 2020-10-21

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Brymo has spoken of the current Nigerian situation in His 2013 release called “Down”. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the Mikky Me-produced song.

Brymo Down

Brymo Down

“Down” is a metaphor for the current political climate in Nigeria; the song addresses corruption and other problems plaguing Nigeria.

Brymo – Down (prod. Mikky Me)

https://mpmania.com/wp-content/uploads/2020/10/Brymo_-_Downdmca

Lyrics

Something dey go round town
People dey go downtown
Some people dey stand around
You wanna to know, go downtown
Them say the Chief
E dey sleep with the thief wife
Aboki for corner
E dey sleep with the chief wife
The neighbor daughter, carry belle for the thief child
Rere run
O run
Something dey go round town
People dey go downtown
The world is spinning round round
The world is going downtown
People dey go uptown
Anyway anyhow now now
Chop your own and clean mouth now
We print and loot and share around
Them say the priest
E dey pray for the thief
Shadaka for Allah
Blood for the spirit
People no bother
Dem they wait on the Lord fa
Rere run
O run
Something dey go round town
People dey go downtown
The world is spinning round round
The world is going downtown
Something dey go round town
People dey slam head for ground
Dem say garri still cost for town
Few people dey smile
More dey frown

Tags /
Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment