Burna Boy – Way Too Big (Audio, Lyrics)

Date 2020-08-19

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

Burna Boy’s Twice As Tall album holds the “Way Too Big” potential-hit. Listen, stream, buy, mp3 download and read the lyrics to the LeriQ, Timbaland, MIKE DEAN & Diddy-produced song.

Burna Boy Way Too Big

Burna Boy Way Too Big

Still on the most anticipated album ‘Twice As Tall‘ we serve y’all this Hot track 3- “Way Too Big” delivered by Burna Boy. On this Oluwaburna says he is way too big and smart to be moving with some acts and exchanging words or proving his worth…

Burna Boy – Way Too Big (prod. LeriQ, Timbaland, MIKE DEAN & Diddy)

Lyrics

[Verse 1]
I dey tell you my guy
You know my style
E no be chaise
Them dey sell am for eBay
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die iberibe
It’s been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if it easy
Who bad enough? Who do it like me? (Wait)
Make una phone my cellular, wait
Your back and your spinal cord e go break
If you carry my weight

[Chorus]
Because I’m way too big
Way too big to be fucking with you
And be moving with you, mmm
Because I’m way too smart
Way too smart to be falling in your trap
Fucking with you, mmm
Because I’m way too cool
Way too cool to be losing my cool
(Oluwaburna)

[Verse 2]
Uh, truly, truly
I bring the thunder like Muri
They say I’m on drugs, ti mi o mu ri
But everything they talk say no dey do me
Them say na because me I be skuri
Before my life changed, I lived in a movie
Used to roll with the shank just like Julie
Still Popcaan ’cause I’m unruly
Beat my case ’cause of hung jury
Took my place as the shine shine bobo
Of the Nigerian brewery

[Chorus]
Because I’m way too big
Way too big to be fucking with you
And be moving with you, mmm
Because I’m way too smart (Way too smart)
Way too smart to be falling in your trap
Fucking with you, mmm
Because I’m way too cool (Way too cool)
Way too cool to be losing my cool

[Bridge]
(Because I’m way too big)
(Because I’m way too big)
Hey (Hey)
Na, your problem
I dey tell you say na your problem
You just mad because I’m poppin’
I dey tell you say na your problem
I say na your problem
I dey tell you say na your problem (Na your problem)
You just mad because I’m poppin’
I dey tell you say na your problem

[Outro]
I dey tell you my guy
You know my style
E no be childs
Them dey sell am for eBay
If you say you get the mind
And you wanna try
You go go die iberibe
It’s been a landslide for a long time
But them no wan believe me
All of una combined
Shey you wan try
Oya do am, if e easy

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

1 Comment

Drop A Comment