Chidinma – Blessings Follow Me (ft. KS Bloom) (Audio, Lyrics, Video)

Date 2022-10-11

Category Lyrics, Music Video, Naija Songs, New Music

Nigerian gospel minister, Chidinma Ekile teases her forthcoming ‘Psalm 16’ body of work with the music video for the “Blessings Follow Me” track featuring KS Bloom. The piece of music was produced by Easy Concept.

Chidinma Blessings Follow Me

Chidinma Blessings Follow Me

The song features French Pop and R&B singer, KS Bloom. “Blessings Follow Me” was produced by Easy Concept.

Chidinma – Blessings Follow Me (ft. KS Bloom) (prod. Easy Concept)

Watch Video

Lyrics

My God dey for me
E too sure for me
As you be my loving daddy
You run am for me
Where I for dey if you no be there
Na because of you I dey shine today
Your love dey burst my brain
I go follow you every night and day
Your love e cover me
Blessings dey follow me
Na you wey hold my destiny
I no dey fear anything
Blessings dey follow me
I no dey fear anything
Je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur

C’est pas un Esprit de peur qu’il nous a donné
Mais son Esprit d’amour et son Esprit de force
J’ai pas peur de l’abandon car je suis d’épouser Jésus
Qui est mon époux et mon …
Allô allô
Oui c’est lui qui m’appelle
Oui je le vois écoute le
(…)

Blessings dey follow me
Blessings dey follow you
I no dey fear anything
Je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur
Avec Jésus je n’ai pas peur

 

Allô allô
Oui c’est lui qui m’appelle
Oui je le vois écoute le
(…)
Blessings dey follow you
I no dey fear anything

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Drop A Comment