Ckay – by now (Audio, Lyrics)

Date 2022-09-30

Category Lyrics, Naija Songs, New Music

From the project – Sad Romance comes the track “by now” by Nigerian record producer and singer, Ckay. The piece of music was produced by Blaise Beatz.

Ckay Sad Romance

Ckay Sad Romance

Ckay – by now (prod. Blaise Beatz)

Lyrics

[Intro]
Oh, oh, oh
Yeah

[Verse 1]
Shimmy, shimmy, shimmy ya, shimmy, shimmy ya, shimmy ya, oh, oh
She no dey wear brazziere when she see me, yeah, see me, yeah, oh, oh
Nobody wickeder than you, shawty
Why you dey catch my cruise on?
I should be beside and inside you
Shawty, oh, woah-woah

[Chorus]
By now
We suppose don’t fuck by now
How you go dey tease me up ’til now? Woah
Ayy, up ’til now, woah
Make I turn your body upside down
Make our neighbors hear the sound
It’s me and you, no one’s around, oh
And no one’s around, oh

[Post-Chorus]
Ra-ra, woah
Woah, nobody go know, oh-oh
Ra-ra, woah
Woah, nobody go know, oh-oh
Yoyo bitters
The ting dey bitter like yoyo bitters
When you’re not around me
E be like sey I dey for hospital

[Verse 2]
I know what you like
I know what you like
I see it in your eyes
But you too dey disguise
No go slogodo
Are you a bad bitch or are you a cat fish?
The story don dey long
If I no pick your call, it’s not my fault, woah-woah

[Chorus]
By now
We suppose don’t fuck by now
How you go dey tease me up ’til now? Woah
Ayy, up ’til now, woah
Make I turn your body upside down
Make our neighbors hear the sound
It’s me and you, no one’s around, oh
And no one’s around, oh

[Post-Chorus]
Ra-ra, woah
Woah, nobody go know, oh-oh
Ra-ra, woah
Woah, nobody go know, oh-oh
Yoyo bitters
The ting dey bitter like yoyo bitters
When you’re not around me
E be like sey I dey for hospital

Written By

View All Articles

Creative Executioner! I take ideas from the subliminal to execution in the physical.

+Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *